Sugested Lyrics from Wizkid

BROWN SKIN GIRL

SAINt JHN & Blue Ivy Carter, Blue Ivy skin

Dirty Wine

1: Ty Dolla me see you dirty wine suhOhhhhhhGo

Gbese

Del’B on the beatEh ehh, goh goh goh goh, uhhAre

Show You The Money (Remix)

you gonna dance oIf I show you my moneyAre

Anytime

1: baddies on meBut dem no make me

Bad Girl

Asake & girl from Barbados, if you do my

Blessed

mineral, cold pure Damian might be rough

Duze

Uhuru uhuru uhuru uhuruArooo yeah, yahgaOlé lé bami loOye hé baby

Eleniyan

Reminisce & 1: Reminisce, Reminisce mo ti woleMo

Escape

1: ain't gon' lieI wanna see you by my

Feel Me

She gotta be mine... oh yes!Say I swear she dey feel

For Me

Wizkid, Special ye yeLadies and gentlemenYou know say man

Gal Bad

DJ Xclusive & haOmobaAltimsSuperstar DJ she dey

I go carry you

is your boy Geno boy on the beat o baby o

LV N ATTN

1: my darlingCool it downWhy your blood too hotBring

One Dance (Remake)

1: una vezUna vuelta y otra vezJugando contigo ganéSegura

One Dance [Haruna Remix] [Mixed]

on your waist, front way, back wayYou know

One Life

Wizkid, Maleek Berry killing this oneBerry murder this, Berry

Slow Motion

Don just wanna go dancing (Dancing)Baby, tell me what

So Nice

1: body fresh, Alabi YellowHer body sweet, Cherry MangoBaby

We've prepared the official lyrics LV N ATTN by Wizkid on rare-Lyrics.com.
The complete song text appears below.


[Verse 1: Lojay]
Oh my darling
Cool it down
Why your blood too hot
Bring it down
Omo when you pull it down
You pull it all the way
Tell her when she pull it down to pull it all the way
Ya ya ye ye
Baddie but your boyfriend nor know
Body wey Dey burn like shitor
She no need a silicone no
But her Cinnabon look like silicone o

[Chorus: Lojay]
Girl I need your love and attention o
Girl I need your love and attention o
Girl I need your love and attentiono
Gimme lo-li-Ho-I-lo-la-luh-luh-luh
Girl I need your love and attention o
Girl I need your love and attention o
Girl I need your love and attention o
Gimme lo-liHo-li-lo-la-luh-luh-luh

[Verse 2: Lojay]
If you need my company I can give you work tonight
F you play my melody I can sing your song tonight
So what the problem
Girl I need your answer now
Baby keep me satisfied, be my lover lovеr o
Omoge tell me say shе wanna pull up to Eko
Loving in the balcony unbuckling your blom blom
Tinini Dey tango
When I play the bongo
And she love the stamina, me bully like a Lambo
Jo, flamenco, Omo say mi fire like a militant o
Now all I really want is your familiar bonding
No be all the time wey you go hit it and run cause
[Chorus: Lojay]
Girl I need your love and attention o
Girl I need your love and attention o
Girl I need your love and attention o
Gimme lo-li-lo-li-Ho-la-luh-uh-luh
Girl I need your love and attention o
Girl I need your love and attention0
Girl I need your love and attention o
Gimme lo-li-Ho-li-Ho-la-luh-luh-luh

[Verse 3: Wizkid]
Figure 8 nor be 19
As the dj just dey spin am
E dey whine clean
Baby I swear you burst my kokomicin
I fit pull up in a W
Yeah I get the money wey fit trouble you
Let the dj spin am whine clean
Everytime we reach house
Baby say na piping
And she know say me nor ready for no wifey
But she tell me say she really love me pass me
She tell me say the thing is all min
She back it up and tell me
Baby make you grab tight
She dey tell me say it’s all mine
She back it up and tel me
Baby make you hold tight
And I go love you till is alright
Palmwine
So baby high me pass palmwine
Ikebe high me pass your palm wine
[Chorus: Lojay]
Girl I need your love and attention o
Girl I need your love and attention o
Girl I need your love and attention 0
Gimme lo-i-Ho-li-Ho-la-luh-uh-luh
Girl I need your love and attention10
Girl I need your love and attention1o
Girl I need your love and attention o
Gimme lo-liHo-li-Ho-la-luh-luh-luh

FAQ: LV N ATTN by Wizkid

Q. Who sings LV N ATTN

A. The hit track LV N ATTN is performed by Esm Wizkid

Q. Who wrote the lyrics for LV N ATTN

A. All lyrics are written by Wizkid

Hope you enjoyed reading the lyrics Wizkid - LV N ATTN

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z

DMCS Policy Privacy Policy

© 2025 «lyrics». All rights reserved.