Sugested Lyrics from Burna Boy

Gum Body

beat ain't 1: Burna dey call you no

Simmer (Majestic Remix)

no, easy, do not come-Easy, no, easy, girlEasy, no, easy,

34

mmm, mmm, yeah, yeahMmm, mmm, mmm, yeah, got people

Your Choice

1: Lily gonna lie but this might be dyingSurprised

P.A.I.D.

Burna Boy, Da Warning, Warning, Warning, Warning, WarningLikkle idiot

Jahs Love Is True

RecordsYe..yiAw yea yea yeaOya nowSay oya 1: thank

Acting Bad

wantin', wantin', wantin', wantin'Special dedication to all the buster them

Be Honest (Acoustic)

1: Jorja know you want meEvery day, not only

Comment Tu T’appelle

1: Burna my city them dey call me born

Common Person (Remake)

Beat No me wey dey clean una houseNa

Don’t Cross That Line

call me Burna BoyOh, oh, oh, ohSee, ever since I

Glory

Ladysmith Black yami le (Indaba yami le, this is

I Love You

Oh ohEh ehOh ohEShow me your miracle tonightShow me a signIf

Like To Party

(saxophone)OhYo madYeahOh(saxophone)So I’m here with the girl them that like to

Loved By You (Türkçe Çeviri)

Fransa'dan bir kale satın aldımSana kumdan yaptığımla aynıİki yaşındaykenCennetin resmini çizdiğimi

Monsters You Made

Ebikabowei "Boyloaf" the government refuse to develop the regionAnd

Plenty Song

when the sun come out its a little stoned boy

Question

dem dey call me oCall meDon Jazzy againIt's Don Jazzy

Sinner

lord am a sinnerI'm stuck in my waysI'm

Tested, Approved & Trusted (Major League DJz Mix)

don't whine pon your seatCome give me thatJump upon my

We've prepared the official lyrics Wetin Dey Sup by Burna Boy on rare-Lyrics.com.
The complete song text appears below.


[Intro]
Fu-fu-fu-fu (Oh)
Funkula

[Refrain]
I no be one of those men wey dey fear toto fuck yash
Check am, na kpakoro pa
Me I know say everybody got to die one day
Buried six feet under coal tar

[Chorus]
Aje, why we no go jaiye? Oh, wetin dey sup?
Tell my broda jeun soke, everything is okay, oh, wetin dey sup?
To ba je, nkan to bafe je is allowed, oh, nothing dey sup
Abajo, toni kin ma so mo, oh, wetin dey sup?

[Post-Chorus]
As I no fit depend on talk
Dem go disrespect on top
Then I show dem wetin dey sup
As I dey my own
Una no know wetin dey come
You're waiting in vain
I'm overtaking again

[Verse 1]
Start to dey dance, put your cap to the back
If you know, say "na kpakoro kpa"
'Cause I came with the gang, dem know say we bad to the max
We no come here to come gallivant
I dey tell paddy man 'cause I wise like elderly man
If you no think am well, you go hang
Dem go wan carry chance wey you give dem spoil your dance
As for me that one no be my plans
[Pre-Chorus]
Wetin dey sup, wetin dey play
I no pay attention of course
Wetin you hear, wetin dem talk
I'm watching my back and facing my front
Truth dey bitter, needing no salt
'Cause e no be rice and beans and kpomo
Me and my people don dey consult
Make we dey understand wetin dey sup

[Chorus]
Aje, why we no go jaiye? Oh, wetin dey sup?
Tell my broda jeun soke, everything is okay, oh, wetin dey sup?
To ba je, nkan to bafe je is allowed, oh, nothing dey sup
Abajo, toni kin ma so mo, oh, wetin dey sup?

[Verse 2]
Pick dem one by one
From you make me buss my gun
Poisonous like a long python
Gunfiring, 911 dialing
We never liked the sound of dem sirens
They only respect the money and the violence
So I get to show dem wetin dey sup

[Refrain]
I no be one of those men wey dey fear toto fuck yash
Check am, na kpakoro pa
Me I know say everybody got to die one day
Buried six feet under coal tar
Make nobody tell my people make we try cool down
But if no be for the sake of one or two things
You sef know say na down you go down
[Pre-Chorus]
Wetin dey sup, wetin dey play
I no pay attention of course
Wetin you hear, wetin dem talk
I'm watching my back and facing my front
Truth dey bitter, needing no salt
'Cause e no be rice and beans and kpomo
Me and my people don dey consult
Make we dey understand wetin dey sup

[Chorus]
Aje, why we no go jaiye? Oh, wetin dey sup?
Tell my broda jeun soke, everything is okay, oh, wetin dey sup?
To ba je, nkan to bafe je is allowed, oh, nothing dey sup
Abajo, toni kin ma so mo, oh, wetin dey sup?

[Post-Chorus]
As I no fit depend on talk
Dem go disrespect on top
Then I show dem wetin dey sup
As I dey my own
Una no know wetin dey come
You're waiting in vain
I'm overtaking again

[Outro: Diddy]
The way they act is the way, you know, that's, that's the impact
The beautiful impact that we have on the people
There's a lot of music that's out right now, but this shit ain't at—
It ain't life

FAQ: Wetin Dey Sup by Burna Boy

Q. Who sings Wetin Dey Sup

A. The hit track Wetin Dey Sup is performed by Esm Burna Boy

Q. Who wrote the lyrics for Wetin Dey Sup

A. All lyrics are written by Burna Boy

Hope you enjoyed reading the lyrics Burna Boy - Wetin Dey Sup

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z

DMCS Policy Privacy Policy

© 2025 «lyrics». All rights reserved.