Sugested Lyrics from Burna Boy

JA ARA E

Ko juba, ko juba(Ehe) Ko juba, ko juba(Ah) Ko juba,

Soke (Freestyle)

bounce ehh yeahEhh ehh yeah yeahEhhhh, yeah, eh (eh)Girl

Finders Keepers (Remix)

Burna Boy (Don-E) (Kojo call me Burna...BoyE-E-E-EeeYeahYeah-yeah, 1:

Body to Body #Ycd

South side n***as be the craziestYou know my n***as (?)Them n***as

Guilty

down dibili dibili down ding woiDing woiSibili down dibili dibili

Alright

- Burna God have mercy(god)God have his 1

Agbadas

"Agbada"Them'a take it personalLong time them'a searchingAhMe see say them'a take

Amorawa

Wande CoalBlack diamondBurnaThey would knowYe oh baby ohEhn ehn

Another One

no fit listen dey talk and talkCheck mi thing

Avocado

like 1: Burna you no know say

Baba Nla

Gaaga MusikDisaster yeaThey say me bury mi sef for a rascalDisaster

City Boys (Mixed) [House Of Tarico, Vol. 1]

inna my cribZero Snapchat, zero Instagram posting (Yeah)Fuck up the

Gbefun Onetime

Lets get it lets get itWa ta lo mo aseBaby oOrbi

I’m a Winner

haThey never expected of dem bin think say

Like To Party

(saxophone)OhYo madYeahOh(saxophone)So I’m here with the girl them that like to

Najipanga

*Verse1*Najua meseji zangu kila siku sinaZimekuchosha kidawa...Natamani na we upendeze kwa

ROBOSHOTTA (Slowed & Reverb)

Busta gon' show a n***a how blackout is supposed

Thanks

1: Burna Boy & J. this the motherfuckin'

Toni-Ann Singh

(Mmm, mhm)(Woi, yoi) Mhm, hmm, yeahWhine up your body,

Wickedest Luv

Burna know meGyal yoBurna boy, them wanna know

We've prepared the official lyrics We Must Groove by Burna Boy on rare-Lyrics.com.
The complete song text appears below.


[Verse 1: 2Baba]
Anyhow we be today
No matter pressure wey dey
Any obstacle on the way
I go bulldozer am straight away
Even if I get fever
Or my landlord don dey craze
As long as happiness dey my radar
I no go fit complain
I don't need to stop, to fly high, high
I get natural high
I don't need to think too much
'Cause thinking na problem, instead I reason solution
For me-me to quit, for me-me to chill
For me-me to flex and enjoy my life
For me-me to give, without explanation
For me-me to lead so e go be say-

[Chorus: 2Baba & Burna Boy]
We must groovе o, we go groove
As long as your brain still dey function
Wе go move o, we go move (Oya, tell dem)
E no matter where you come from
We must groove o, we go groove
As long as your brain still dey function
We go move o, we go move
[Verse 2: 2Baba]
Oghene do, oghene do
Osolobrugwe do o
The only flesh and the bone
The pot of life na your own eh
Because I'm feeeling the tension
Feeling with the pressure
Dealing with different problems of life
I know that everybody gat dem
Big man or small man
It doesn't matter if you are black or you are white
See ya tell dem

[Chorus: 2Baba & Burna Boy]
We must groove o, we go groove
As long as your brain still dey function
We go move o, we go move (Oya, tell dem)
E no matter where you come from
We must groove o, we go groove
As long as your brain still dey function
We go move o, we go move

[Verse 3: Burna Boy]
Omo the party don scatter
The people dem no want us
Their mendula so reckless
Dey affect their belief
And if I thief, check am
Dem no go believe
How we dey spend money
Not until when the money-
Tell me wetin I go do
Just to clear your eye-eye-eye, eye
Anyhow you think am
Omo e no concern me die, ah
So make I just dey do
Wetin I dey do
If e no tell you
Jeje ni ke wu
No dey confuse
You can't walk in my shoes
No go shook your mouth for wetin no concern you
Many thing dey happen but you don't have a clue
Anything dem do, dem go start dey go
Make you no go tell somebody say I tell you
Let's just try to keep this shit between me and you
[Bridge: 2Baba]
I don't need to smoke to fly high, high
I get natural high
I no need to think too much
'Cause thinking na problem
Instead I reason solution
For me-me to quit, for me-me to chill
For me-me to flex and enjoy my life
For me-me to give, without explanation
For me-me to lead so e go be say-

[Chorus: 2Baba & Burna Boy]
We must groove o, we go groove
As long as your brain still dey function
We go move o, we go move (Oya, tell dem)
E no matter where you come from
See as she fine like mamiwater
Omo see man-chester, see baka
We go move o, we go move

[Outro: Burna Boy & 2Baba]
As we dey here dey jolly
Snake swallow money
Me sef dey jolly
Next one na Monkey
Dey here dey jolly
Snake swallow money
Next time dey jolly
Next time na Monkey

FAQ: We Must Groove by Burna Boy

Q. Who sings We Must Groove

A. The hit track We Must Groove is performed by Esm Burna Boy

Q. Who wrote the lyrics for We Must Groove

A. All lyrics are written by Burna Boy

Hope you enjoyed reading the lyrics Burna Boy - We Must Groove

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z

DMCS Policy Privacy Policy

© 2025 «lyrics». All rights reserved.