Sugested Lyrics from Burna Boy

Destiny

goodI ain't gonna lie to youI don't know about

Simmer (iLL BLU Remix)

1: you love too hardSometimes, you go too farNow

34

mmm, mmm, yeah, yeahMmm, mmm, mmm, yeah, got people

Devil In California

to understand what i'm trying to show yaTake you

Heaven’s Gate

Burna thought you was a G but you're any

Ph City Vibration

an R and Bits property grew up in a

Gimme Dat

Ice Prince, Yung dat kushGimme the badmanGimme dat rocheGimme

Tonight

Burna call me, they call me, they call meBurna

Another One

no fit listen dey talk and talkCheck mi thing

Hey Boy (Remix)

1: boyWhatcha got for me, whatcha got in store?Hey

If People Must Die

wi haffi hope and prayBad mind people and dem

Location

you send me a locationThen I'll be right thereAnd

Money Play

Anybody we wan vex ooYou go carry matter for your head

Own It (Remix)

itGirl, you just own it'Cause your body's on fireShow

Own It [Sho Madjozi Remix]

: Sho : itGirl, you just own it'Cause

Science

huh, huh, huh, huhHuh, huh, huh, huh, huhHuh, huh, huh,

Trumpet

Davido & Burna call him Burna boyAnd DavidoLeriq, the

We Must Groove

1: we be todayNo matter pressure wey deyAny obstacle

We Pray (Be Our Guest)

Little Simz, Elyanna, Chris Martin & Burna so we

Yaba Buluku (Remix)

VavassateVata e Khoma-KhomaE Vaku ShongaDeceptionVata i Khoma-KhomaI vaku ShongaNo be

We've prepared the official lyrics On Form by Burna Boy on rare-Lyrics.com.
The complete song text appears below.


[Intro]
Whoever carry my Backwood, bring am out
See Backwood for here, baba
Come, make una no omila my Lord, oh
Bring am, my Lord, na hin be this
Make e dey my possession
No shii

[Verse 1]
Mm-mm (Gba bí, má gba bẹ)
O lọ jìnà, ó tún lọ far, mm-mm
And e no pass through Muritala (Mm-mm)
No carry me for mind (Mm-mm)
I step in the name of love, oh-woah, woah-oh
But nowadays, oh-oh
Tell them what they like to hear, oh-oh-oh
E shock dem as dem see me

[Pre-Chorus]
Àní mi ó gba wájú wọlé, mo fẹ́ gbé wo (Gbé wo)
Gba waju wọlé, mo fe gbé wo (Gbé wo)
Mm-oh, error (Error)
Mi ó gba wájú wọlé, mo fẹ́ gbé wo (Gbé wo)
Gba waju wọ—, gba waju wọ—, gbé wo (Gbé wo)
Gba waju wọ—, gbé-gbé-gbé wo
[Chorus]
Ah, e no go tire me
Ah-ah, nothing we never see
No dey fara si
Person t'oba wu, k'obe
O lọ finally, I'm on form

[Interlude]
Gba bí, má gba bẹ
Gba bẹ, má gba bi
Gba bí, má gba bẹ
Gba bẹ, má gba bi

[Verse 2]
If I hear, if I hear say I complain (L'Eko)
When I'm rocking, I'm rocking your body (Body, oh)
Sorry, coming from a long range
And as always, I'll be loving
Anytime you holla mе, I'm early (Early)
I'll be lifting early
Ṣе ri, oh-oh, ṣe ri (Ṣe ri, oh)
Ṣe rí, oh-oh, ṣe ri
(L'Eko, won ni o l'ole)

[Pre-Chorus]
Àní mi ó gba wájú wọlé, mo fẹ́ gbé wo (Gbé wo)
Gba waju wọlé, mo fe gbé wo (Gbé wo)
Mm-oh, error (Error)
Mi ó gba wájú wọlé, mo fẹ́ gbé wo (Gbé wo)
Gba waju wọ—, gba waju wọ—, gbé wo (Gbé wo)
Gba waju wọ—, gbé-gbé-gbé wo
[Chorus]
Ah, e no go tire me
Ah-ah, nothing we never see
No dey fara si
Person t'oba wu, k'obe
O lọ finally, I'm on form

[Verse 3]
I no dey too quick to talk, oh, oh
No be talkative like that, woah-woah-woah
I disguise my opolo, oh, oh
Make them no see me at all
No trust man, oh, not even my shadow, oh
Knack am jejely nonstop, woah-woah-woah
This industry won shame me, uh-mm
Story of my life

[Chorus]
Ah, e no go tire me
Ah-ah, nothing we never see
No dey fara si
Person t'oba wu, k'obe
O lọ finally, I'm on form

FAQ: On Form by Burna Boy

Q. Who sings On Form

A. The hit track On Form is performed by Esm Burna Boy

Q. Who wrote the lyrics for On Form

A. All lyrics are written by Burna Boy

Hope you enjoyed reading the lyrics Burna Boy - On Form

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z

DMCS Policy Privacy Policy

© 2025 «lyrics». All rights reserved.