Sugested Lyrics from Burna Boy

Darko

We nuh cooperateTell them me never like the way all ah

Boshe Nlo

Up to the time, dem fit know say I been aroundMe

Yawa Dey

Burna Boy, Maria Leriq, call the paramedic)YawaOh lord have

Alright

- Burna God have mercy(god)God have his 1

Bad Boy

1: Burna inna me car, on my way to

Be Honest [Mixed]

day, not only when you're lonely, yeahYou see me think

Common Person

me wey dey clean una houseNa me wey dey

Dey Play (Mixed)

be chys, oh (Yo, DJ Lambo sound system a

Do I (Remix)

Burna yeah, yeah, yeah, yeah, 1: Burna

Hey Boy (Remix)

1: boyWhatcha got for me, whatcha got in store?Hey

How Bad Could It Be

Jorja Smith, Kamaru Usman & Naomi Jorja Smith and

If People Must Die

wi haffi hope and prayBad mind people and dem

Kilometre

kilome kilome kilome kilome kilome kilometresI don come, I

No Be Water

Burna no be water ohOrijo no be cover ohEverything

Siberia

Headie bando, it look like SiberiaThey catch me, my

Tested, Approved & Trusted (Remix)

Burna don't whine pon your seatCome give me thatJump

Tshwala Bam (Remix)

Burna sale teng)(Sho, fetsa bjang reso thome chommie?)Ma jo

Twice as tall (level up)

Oh, I'd have to be twice as tallAt least to feel

WE PRAY (TINI Version)

Little Simz, Elyanna, Chris Martin & Burna so we

​just like me (nightcore version)

Burna never run beforeEverybody be body-body to body, to

We've prepared the official lyrics Odogwu by Burna Boy on rare-Lyrics.com.
The complete song text appears below.


[Intro]
It's Kel P vibes
Uh

[Chorus]
When I reach Igbo land them calling me Odogwu (Odogwu)
And as I enter the town I put am for egwu (Odogwu)
And nobody can stop you, na so we dey fly pass oh
Over any obstacle e be Odogwu (Odogwu)

[Post-Chorus]
Say na who they draw the map e oooo (Odogwu)
You are looking at the champion (Odogwu)
Where they girls na shaky nyansh eho (Odogwu)
Wey the person, with the cash eho (Odogwu)

[Refrain]
Aje aje kekele (Odogwu)
Aje aje kekele (Odogwu)
Aje aje kekele (Odogwu)
Champion

[Verse 1]
Make I remind you as e dey go
Bounce to the sound
When I bounce with the doe
Serve yourself na the matter we dey do
Omo you dey slow
Move make I move
I go slide
Then you go sink like a boat
Me I just dey laugh like say life is a joke
I like Igbo girls
Wey dey clean
Wey dey cook
If their boyfriend no get money then they can't cope
Kuronbe
[Chorus]
When I reach Igbo land them calling me Odogwu (Odogwu)
And as I enter the town I put am for agu (Odogwu)
And nobody can stop you, na so we dey fly pass oh
Over any obstacle e be Odogwu (Odogwu)

[Verse 2]
Oh my God
What a symphony
Ahan
So tell me
What has gotten into me?
I step in real ride
Pull up in a Bentley
And with the
The diamond shinning on every ring you see
Lights on
Lights on
I be commodore
The girls dem
Dem want to touch pon my kponornor
And if you nor get work you be jantara
Abegi
So make you go sit down for one corner
You con dey border me
I go need my apology
You know I wanna see
All the fine girls wey dey totori
Make I kolobi
Hmmm
[Chorus]
When I reach Igbo land them calling me Odogwu (Odogwu)
And as I enter the town I put am for agu (Odogwu)
And nobody can stop you, na so we dey fly pass oh
Over any obstacle e be Odogwu (Odogwu)

[Post-Chorus]
Say na who they draw the map eho (Odogwu)
You are looking at the champion (Odogwu)
Where they girls na shaky nyansh eho (Odogwu)
Wey the person, wey the cash e ooo (Odogwu)

[Refrain]
Aje aje kekele (Odogwu)
Aje aje kekele (Odogwu)
Aje aje kekele (Odogwu)
Champion

FAQ: Odogwu by Burna Boy

Q. Who sings Odogwu

A. The hit track Odogwu is performed by Esm Burna Boy

Q. Who wrote the lyrics for Odogwu

A. All lyrics are written by Burna Boy

Hope you enjoyed reading the lyrics Burna Boy - Odogwu

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z

DMCS Policy Privacy Policy

© 2025 «lyrics». All rights reserved.