Sugested Lyrics from Burna Boy

Pull Up

Girl you dey pon my brain (My brain)And I

Spiritual

It's Kel-P no dey find their troubleI no dey find

Simmer

1: you love too hardSometimes, you go too farNow

Simmer (Majestic Remix)

no, easy, do not come-Easy, no, easy, girlEasy, no, easy,

African People (the Black Woman Megamix)

Usher, Nicki Minaj, Megan Thee Stallion, Oumou this the

All the Loving

General Kleb on the beat)Don't turn it down, yeahPon’

BE HONEST

Jorja honest (Be honest)You want this (You want this)But

City Boys (Mixed)

inna my cribZero Snapchat, zero Instagram posting (Yeah)Fuck up

Comma

is for all my comma babes, mehnComma be this

Common Person

me wey dey clean una houseNa me wey dey

Cowboy Music

yoMan ah fucking cowboyYo, yoMan ah fucking cowboyNo, noMan ah

Do Yourself

E get as e dey be (e get as e dey

For The Evening

Snoop me outWe got somebody say "Make

Girlfriend

Sexy baby will you be my girl friendIts been long have

If People Must Die

wi haffi hope and prayBad mind people and dem

Location (Remixxx)

1: want to send me the location

Najipanga

*Verse1*Najua meseji zangu kila siku sinaZimekuchosha kidawa...Natamani na we upendeze kwa

Talibans III

Byron 1: Burna with the killy themSaint

Temper (Remix)

Krizbeatz the drummer boyUhn uhnEhUhn uhn uhnUhn uhnEhUhn uhn uhnIt's

Want It All

Burna been trying to Burna when they

We've prepared the official lyrics No Be My Style by Burna Boy on rare-Lyrics.com.
The complete song text appears below.


[Chorus: Burna Boy]
You know see me as I dey my lane o
I dey sing the fans go dey call my name oh o
Everybody wanna play my game
But when it set nobody wanna feel my pain oh o
And na so me living day by day
Me no follow the crowd
Me do me thing my way
I dey hustle just to make my pay
No be shoe bed Mama fly eh
Oti pe ti daddy mi olowo mo
My personality mi o ki’nran yon
Tori mumcy mi obimode o
Kpa lontemi mi o te le won
Oti pe ti daddy mi olowo mo
My personality mi o kiru yon
Tori mumcy mi obimode o
Emi o le tele won
No be my style
Eh ehh, ohh oh
No be my style
Yes, yes, yеs

[Verse 1: Phyno]
Okay, abialamu with nothing
But the songs in my head
Snapper flow
Nе the way I aim for the head
Forces join together
All their ** to the mama
And okwu m gwalu owemu
Bu nwanne stick to the plan
Eh, a nomu na lanem
Fa na cho drainm
Ha fugo speedm kitanuwa
Fana chi chainm
Mana still nwoke ne movenu
Im not complaining
See ama do me
Maka o somu na feely painm
O gosiem fa real, they still no believe am
I gave them food for thought
They still no finish am
But anyhow it goes them go still mimick am
Maka akwa bu ka Ngozi
Dey go still receive am
Everyday we dey work
We dey pray
We dey beg baba god for your blessing oh
Lalalala
All I want is to wake everyday
Make I living my life with no stressing oh
Lalalala
Nwa bialu ije
They want me to stop
See the way I dey move all the way eh
Lalalala
All the way, All the way
All the way, All the way
All the way, All the way
Lalalala
[Chorus: Burna Boy]
You know see me as I dey my lane o
I dey sing the fans go dey call my name oh o
Everybody wanna play my game
But when it set nobody wanna feel my pain oh o
And na so me living day by day
Me no follow the crowd
Me do me thing my way
I dey hustle just to make my pay
No be shoe bed
Mama fly eh
Oti pe ti daddy mi olowo mo
My personality mi o ki’nran yon
Tori mumcy mi obimode o
Kpa lontemi mi o le t’ele won
Oti pe ti daddy mi olowo mo
My personality mi o kiru yon
Tori mumcy mi obimode o
Emi o le tele won
No be my style
Eh ehh, ohh oh
No be my style
Yes, yes, yes

[Verse 2: Phyno]
The boy ka na nwete track nineteen
Other boys dey li from me
Asin canteen
But im focused
Abiaromu eba for sizing
I keep it clean
Bia kam kuzuerigi hygiene
Agwarom fa na abiam eba just to win
Been through thick and thin
I go hard for all my team
Mana fake friends na du ka pin
Le gi odi kwa film
Say who wants to clean up
Fu ndi ga tie gi na bin
Ha ga wishi gi tears
Applyi gi onions
Ha ga tie gi goele
Goele gi doughnut
But nnem si my son
E loosina focus
The world is yours
Everything so ya nazu bu bonus
Everyday we dey work
We dey pray
We dey beg baba god for your blessing oh
Lalalala
All I want is to wake everyday
Make I living my life with no stressing oh
Lalalala
Nwa bialu ije
They want me to stop
See the way I dey move all the way eh
Lalalala
All the way, All the way
All the way, All the way
All the way, All the way
Lalalala
[Outro: Burna Boy]
Oti pe ti daddy mi olowo mo
My personality mi o kiru yon
Tori mumcy mi obimode o
Kpa lontemi mi de le won
Oti pe ti daddy mi olowo mo
My personality mi o kiru yon
Tori mumcy mi obimode o
Emi o le tele won
No be my style
Eh ehh, ohh oh
No be my style
Yes, yes, yes

FAQ: No Be My Style by Burna Boy

Q. Who sings No Be My Style

A. The hit track No Be My Style is performed by Esm Burna Boy

Q. Who wrote the lyrics for No Be My Style

A. All lyrics are written by Burna Boy

Hope you enjoyed reading the lyrics Burna Boy - No Be My Style

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z

DMCS Policy Privacy Policy

© 2025 «lyrics». All rights reserved.