Sugested Lyrics from Burna Boy

Blak Ryno (Skit)

Blak RynoAnd you know me a represent fi Burna

Show & Tell

Burna like this

Simmer (iLL BLU Remix)

1: you love too hardSometimes, you go too farNow

Agbada

take it personalLong time them’a searchingAhMe see say them’a take

Baddest

got me feeling like the baddestMotherfucker on the planet,

Baddest

got me feelin' like the baddestBaddest chick on the planet,

Bebo

yeahOh no dey like to dey mellow (Mellow)I'm

Before

Burna Boy & say she no know me beforeThem

Check And Balance

GodOhhh GodAy!Right about now (sabi boy!)Sound been looking, I've

Dangote Re-dig

Dangote; still on street; morning, find my note, feel all the

Enjoy Yourself (Remix)

Pop ooh, ooh, oohOoh, yeahPalaze, what you cookin?´Look

Gba Gbe E

Burna Boy & DJ ahnEhLi-li-listen!Ahn ahn ahn ahn, ahn

Najipanga

*Verse1*Najua meseji zangu kila siku sinaZimekuchosha kidawa...Natamani na we upendeze kwa

Own It (Toddla T Remix)

on thenRefix timeStormzy, Burna Boy, Stylo it (Boom)Girl,

Reaching

Burna le won ba mi oWon se won to

Single

and the, me and the girl dem sugar ahMe and

Talibans II

Byron 1: Burna with the killy themSaint

Talibans III

Byron 1: Burna with the killy themSaint

Tested, Approved & Trusted (Remix)

Burna don't whine pon your seatCome give me thatJump

Vampire

Say man a vampireSay man a vampireOh yea yeaSay man a

We've prepared the official lyrics Higher Remake by Burna Boy on rare-Lyrics.com.
The complete song text appears below.


[Verse 1]
Look me dada
As my dreadlocks are longer
I know say right now na my time, I no go waste am rara
I go use am dada (I go use am dada)
You know say Hennessy na bastard
I dey sip am jẹjẹ, o
So if I do you wrong, I apologise
All the people wey dey sympathise
Na God go make them larger (larger, larger)

[Chorus]
Make me go higher (Higher)
I no wan manya (Manya)
My feelings don dey rise
Walima wa haya (Oh, wa haya)
Make me go higher (Higher)
I no wan manya
My feelings don dey rise
Walima wa haya

[Verse 2]
You know say streets don't love you rara
It's full of snakes and spiders
Make a wrong move, lose your life
Makе it hard for your mother to sleep at night
Streets no love you rara
Some pеople dey for mortuary
Some people dey for hospital
Count your blessings one by one
S'ọpẹ ti ẹ, time has come
To lift our voices, ah-ah-ah
Lift my voice in prayer
[Chorus]
Make me go higher (Higher)
I no wan manya (Manya)
My feelings don dey rise
Walima wa haya (Oh, wa haya)
Make me go higher (Higher)
I no wan manya
My feelings don dey rise
Walima wa haya

[Outro]
Make me go higher
I no wan manya
My feelings don dey rise
Walima wa haya
Make me go higher
I no wan manya
My feelings don dey rise
Walima wa haya

FAQ: Higher Remake by Burna Boy

Q. Who sings Higher Remake

A. The hit track Higher Remake is performed by Esm Burna Boy

Q. Who wrote the lyrics for Higher Remake

A. All lyrics are written by Burna Boy

Hope you enjoyed reading the lyrics Burna Boy - Higher Remake

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z

DMCS Policy Privacy Policy

© 2025 «lyrics». All rights reserved.