Sugested Lyrics from Burna Boy

No Option (KIYA Remix)

no iPhoneMe have a likkle, BlackberryTo keep the lights

Different

Damian greetings to the worldVoice of the one called

Simmer (iLL BLU Remix)

1: you love too hardSometimes, you go too farNow

Streets of Africa

can I not be happy all day?I'm from the streets

Sons of Anarchy

Mr. ProducerBut more, ~ Burna make me tempy

Say So

Maria LeriQ, call the Boy around the

Aboboyaa

Popcaan & Burna gyal riddim fi di gyal dem

Cheat On Me (Mixed) [NYE 2024]

when I couldn't see, I was cheating on, cheating

Common Person

me wey dey clean una houseNa me wey dey

Gimme Dat (Extended Version)

Ice Prince, Yung dat kushGimme the badmanGimme dat rocheGimme

Giza Cover

Gimmie keys to the BeamerTake me a shot photographerGod reason my

Jaiye Jaiye

Ah ahEverything go sureEverything go beYou know life is shortYou have

Level Up (Twice as Tall)

Pat I'd have to be twice as tall at

My Oasis (Live at Abbey Road Studios)

Jade is where we belongStood in an empty spaceThe

Pull Up

yayaYa ya ya ya yaYa ya ya ya yaIt’s Kel

Soke (Remix)

Igbo) Weli'aka gi nabo eluBiko, ka'yi je ebe anwo di

Sponono

ko deka dekaDuma de ki dekaDuma de ki dekaWo,

The Realest

meta eO Ni se oOjo meta are the realest

Vanilla

say, "Make I come, come"And she give me vanilla, make

Way Too Big

dey tell you my guyYou know my styleE no

We've prepared the official lyrics 20 10 20 by Burna Boy on rare-Lyrics.com.
The complete song text appears below.


[Intro]
TheElements

[Verse 1]
Shey you never hear
About the things wey happen there
Abi your eye never clear
Mankind so wicked
Lets talk about my government open your mind and your ears Wetin happen, shey na jazz o
Make my people suffer suffer
All their nyanshes don dey open everything don scatter scatter

[Pre-Chorus]
20th of October 2020
You carry army go kill many youth for Lekki
Na so water woo watеr
Runaway my eyes
Nothing you go talk wey go justify thе case of their murder

[Chorus]
The chief of staff, the commander and the army wey carry order
Mr President, Mr Governor
Godfather, gbo gbo IJOBA
All your atrocities
All of your corner corner
Make all the dead body disturb you for your dream
[Verse 2]
The money wey you thief yapa for your azza
You don turn our graduates to common beggars
All the book them go no matter
Cuz you no go get job if you no know godfather

[Chorus]
The chief of staff, the commander and the army wey carry order
Mr President, Mr Governor
Godfather, gbo gbo IJOBA
All your atrocities
All of your corner corner
Make all the dead body disturb you for your dream

[Pre-Chorus]
20th of October 2020
You carry army go kill many youth for Lekki
Na so WATER OOO WATER runaway my eyes Nothing you go talk wey go justify the case of their murder

[Outro]
We give them many chances dem fail my people
And when we cry for justice
Them kill my people
Walahi all of you
Their lives are on you
We no go ever forget all the youths
Wey die for tollgate

FAQ: 20 10 20 by Burna Boy

Q. Who sings 20 10 20

A. The hit track 20 10 20 is performed by Esm Burna Boy

Q. Who wrote the lyrics for 20 10 20

A. All lyrics are written by Burna Boy

Hope you enjoyed reading the lyrics Burna Boy - 20 10 20

A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z

DMCS Policy Privacy Policy

© 2025 «lyrics». All rights reserved.